Young Jonn & Olamide – Currency Lyrics

Young Jonn & Olamide Lyrics

Currency
this track by Young Jonn features Olamide

[Intro]
Jiggy

[Verse 1: Young Jonn]
Shout out to my mummy
Adura won lo n cover me
If you get a problem call God oh
If you get business holla me
Everybody wanna take but nobody wanna give
Omo we living inna jungle, oh no
If you get a problem call God oh (If you get a problem)
If you get business holla me

[Chorus: Young Jonn]
Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar (Pounds and Dollar)
More money, more money
Bigi money, money, currency
Mae nobody bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

[Verse 2: Olamide]
Awon press ti ma fun ni gains ni 2023 por, ę ti gba update (She ti gbo?)
Tan ba lo hate, won ma suffocate
Ma j’akara won, ma jubilate, ma tun celebrate (Oku yin)
Dem angels in heaven chorusing it’s my time
It’s one of a kind and I’ve been through hell in this life
Raised in the jungle, used to the wildlife
Put a thorough project, now I’m a bad man
Solder ę pęlu pain, pain pelu joy
I just wanted to be heard, sheb’emi na sha le n gbo yi
La hawla wala quwwata illa billahil aliyyil azim
Now they can’t stop the boy
Gbawo, gbawo, gbawo, gbawo
Powo, powo, powo, powo
Fawo, fawo, fawo, fawo
Jawo, jawo, jawo, jawo
Lawo, lawo, lawo, lawo
Make e wow, wow, wow
Ka won enemies mawu mawu
Sod’igo bi garu garu

[Chorus: Young Jonn]
Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar (Pounds and Dollar)
More money, more money
Bigi money, money, currency
Mae nobody bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

[Verse 3: Young Jonn]
She’boluwa lon sho mi
Many things dey happen for my city, oh na
Many of my guys don ban mi
Opolopo lo shi wa lęwon, oh la
No be today, no be today
I wish I know then everything I know now, sho ye?
But if you know me, you go know say I’m a very bad guy on a low, oh la

[Chorus: Young Jonn]
Normally
Awon omoge wan mi normally
No even bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar
More money, more money
Bigi money, money, currency
Mae nobody bother me
Only thing I want right now is the Pounds and Dollar

[Outro]
Sha, jonza
Sha, sha
Shabalistica

Read Other Lyrics By Artist

✍️ Correct Lyrics

↓ Write Something Inspring About The Song ↓

↓ Ask Question ↓

Songwriter (s): Killertunes (Producer), Young Jonn & Olamide

Young Jonn is a Nigerian singer, songwriter and record producer, famed for his hit singles Dada and the remix with Davido.

Olamide Gbenga Adedeji, known professionally as Olamide is a Nigerian rapper and singer. He is one of the biggest and most influential artists in Africa. He records in Yoruba and English. In 2011, he released his debut studio album Rapsodi while signed to Coded Tunes.

↓ Video ↓

Zlatan & Young Jonn – Astalavista Lyrics

Zlatan & Young Jonn Lyrics

Astalavista
this is a track by Zlatan Ibile & Young Jonn

[Intro]
Ibile
Kapaichumarimarichupako
Giddem
Wi-wi-wi-willis giddem

[Chorus: Young Jonn]
Astalavista, nice to meet ya
Touch your toes and bend (Touch your toes and bend)
My sneaky link oh, falling in love oh
She want me for herself (She want me for her-)
Baby, don’t be selfish
If you love me, you must learn to share (You must learn to share)
Only money dey my mind for now
I ain’t gat time to love (I ain’t gat time)
[Refrain: Young Jonn]
Oh yeah
Uh-uh-uh
She say Jiggy ma fi mi pa (She say Jiggy ma fi mi pa)
Say you dey enter my eye (Say you dey enter my eye)
She say nobody do me like that (Nobody do me like that)
Uhn-uhn, uhn-uhn

[Verse 1: Zlatan]
Just incase you don’t know this oh
You dey scatter my head
O ti pe ti mo n notice oh
Your beauty fęfęnęfę
Ki n mo tun fę
When you dey here
Ifę ę ti yo mi ni mo shey ko ounję
Gbegiri a’tamala, mo ko ę ję
Nkan to gbe sęyin make me shout nnkan bę
Awon temi bimi shey mo normal?
Mo ni yes guy, yes, mo normal
Ever this girl give me number
Na im I don dey spend my dollar
Oya see as I dey dance Makossa
She promise me love forever
Our love don cross border
Babalawo no fit put asunder
[Refrain: Young Jonn]
Oh yeah
Uh-uh-uh
She say Jiggy ma fi mi pa (She say Jiggy ma fi mi pa)
Say you dey enter my eye (Say you dey enter my eyes)
She say nobody do me like that (Nobody do me like that)
Uhn-uhn, uhn-uhn

[Verse 2: Zlatan]
Dem don do mi ti before
But nobody do me like this
A tin gan po ju tenikan
One plus one na mathematics
Dem don do mi ti before oh
But nobody do me like this
A tin gan po ju tenikan
One plus one na mathematics (Astala, astala, astala, astala, jonmo)
And it’s a bigger pity to all of my ex (Kilowi, kilowi)
Japa, japa, onto the next (Kiloso, kiloso)
And I fit so do third verse if I con vex (Ayiii)
But my baby don tell me say make I rest

[Chorus: Young Jonn]
Astalavista, nice to meet ya
Touch your toes and bend (Touch your toes and bend)
My sneaky link oh, falling in love oh
She want me for herself (She want me for her-)
Baby, don’t be selfish
If you love me, you must learn to share (You must learn to share)
Only money dey my mind for now
I ain’t gat time to love (I ain’t gat time to)
[Refrain: Young Jonn]
Oh yeah
Uh-uh-uh
She say Jiggy ma fi mi pa (She say Jiggy ma fi mi pa)
Say you dey enter my eye (Say you dey enter my eyes)
She say nobody do me like that (Nobody do me like that)
Uhn-uhn, uhn-uhn
(Gidddem)

[Outro: Young Jonn]
Astalavista, nice to meet ya
Touch your toes and bend
She say Jiggy ma fi mi pa
Say you fey enter my eyes
She say nobody do me like that (Nobody do me like that)
Uhn-uhn, uhn-uhn
(Wi-wi-wi-willis giddem)

Read Other Lyrics By Artist

✍️ Correct Lyrics

↓ Write Something Inspring About The Song ↓

↓ Ask Question ↓

Songwriter (s): Zlatan Ibile & Young Jonn

Omoniyi Temidayo Raphael, known professionally as Zlatan Ibile, is a Nigerian rapper, singer, songwriter, musician and dancer from Ijurin Ekiti, Ijero local government area, Ekiti state. He is the CEO and founder of Zanku records.

Young Jonn is a Nigerian singer, songwriter and record producer, famed for his hit singles Dada and the remix with Davido.

Young Jonn – Sokoto Lyrics

Young Jonn Lyrics

Sokoto
this is a track by Young Jonn

Intro
Jiggy

Pre-Chorus
I wanna take a good look at you
Wanna love you times two
Oh everything likkle thing you
Make me wanna dey your body like tattoo
Oh you dey mack me like konto
Girl I know your love is Kondo
Everything I find go sokoto
E dey inside your sokoto

Chorus
No oh oh
E dey inside your sokoto
No oh oh (oh oh)
No oh oh
E dey inside your sokoto
No oh oh (oh oh)

Verse
Love it when you calling my name
When you sit pon my face
The way your body just dey vibrate
Whenever you don dey climax
How you tell me how you love
Normally you’ll never say this
Everything I find go sokoto
E dey inside your sokoto

Chorus
No oh oh
E dey insidе your sokoto
No oh oh (oh oh)
No oh oh
E dey inside your sokoto
No oh oh (oh oh)

Hook
I wanna take a good look at you
Wanna lovе you times two
Oh everything likkle thing you
Make me wanna dey your body like tattoo
Oh you dey mack me like konto
Girl I know your love is Kondo
Everything I find go sokoto
E dey inside your sokoto

Chorus
No oh oh
E dey inside your sokoto
No oh oh (oh oh)
No oh oh
E dey inside your sokoto
No oh oh (oh oh)

Outro
The way you sit pon my face
Everything I find go sokoto
E dey inside your sokoto

Read Other Lyrics By Artist

✍️ Correct Lyrics

↓ Write Something Inspring About The Song ↓

↓ Ask Question ↓

Songwriter (s): Young Jonn

Young Jonn is a Nigerian singer, songwriter and record producer, famed for his hit singles Dada and the remix with Davido.

project: Love Is Not Enough (2022)
YOUNG JONN

32
Dada
Just Friends
Next To You
Normally
Sokoto

Young Jonn & Davido – Dada (Remix) Lyrics

“Dada (Remix)”
this track by Young Jonn features Davido

[Intro: Davido]
Baddest
It’s Young Jonn the wicked producer
Ba-ddest
I’m calling, I’m calling you, you ọmọ t’o dun

[Verse One: Young Jonn]
You’re everything I want na more (shuperu)
I dey your door and I no go commot
My medicine, my paracetamol
Baby on God
I no go jade si ta mo
Kilo wan so?
See my antenna, girl e don scatter
Omo I wanna know
Know your parol
See my eye wella
Girl e don red

[Chorus: Young Jonn]
JIGGY!!!
Only you fit do me dada (dada)
Dada (dada), dada (dada)
And I no go fit deny am (-ny am)
Deny am (-ny am), deny am
Ki lo wa n so?
See my antenna, girl e don scatter
Omo I wanna know
Know your parol
See my eye wella
Girl e don red

[Verse Two: Davido]
Hmmm, nammm
Eenie meenie miney mo
On your mark set, baby let’s go, go, go, go
Girl your body be thе koko
Money, money joko for the bank o
Oya, gimmе company
Ta l’o jẹ si mi
I fit to buy you gold ko ba le jẹ n simi
Ki lo fe gan gan, ṣe na Bentley
I no dey fear billing, ẹmi o le b’inu
You, you, you, you, you, you
I’m calling you, you ọmọ t’o dun
I’m just getting shmoney
Tryna get you out the country
Ki lo wa n sọ, see my medulla
Girl e don scatter
Me I wanna know, know your popsi
See my eye welah, girl e don red
Hmm, hmmm, ahn

[Chorus: Young Jonn]
Only you fit do me dada (dada)
Dada (dada), dada (dada)
And I no go fit deny am (-ny am)
Deny am (-ny am), deny am
Ki lo wa n so?
See my antenna, girl e don scatter
Omo I wanna know
Know your parol
See my eye wella
Girl e don red

[Verse Three: Young Jonn]
My imagination everyday (ahn ahn)
Girl I wanna see your face again
I see loving in your eyes (ahn ahn)
I see magic in your waistline (ahn ahn)
Skin tight mini
Se ki’n fisi?
Girl your body language s’ope on’yomi
Special feeling
Sweeter than honey
And you gimme reason to change my way

[Chorus: Young Jonn]
JIGGY!!!
Only you fit do me dada (dada)
Dada (dada), dada (dada)
And I no go fit deny am (-ny am)
Deny am (-ny am), deny am
Ki lo wa n so?
See my antenna, girl e don scatter
Omo I wanna know
Know your parol
See my eye wella
Girl e don red
JIGGY!!!
Only you fit do me dada (dada)
Dada (dada), dada (dada)
And I no go fit deny am (-ny am)
Deny am (-ny am), deny am
Ki lo wa n so?
See my antenna, girl e don scatter
Omo I wanna know
Know your parol
See my eye wella
Girl e don red

Read Other Lyrics By Artist

✍️ Correct Lyrics

↓ Write Something Inspring About The Song ↓

↓ Ask Question ↓

Songwriter(s): Young Jonn & David Adeleke

Young John is a Nigerian record producer and audio engineer. He is best known for producing the critically acclaimed single titled "Story For The Gods" off Olamide's Street OT album.
David Adedeji Adeleke, popularly known as Davido, is a Nigerian-American singer, songwriter, and record producer. Davido blends traditional African elements with global mainstream pop. 

Young Jonn – Just Friends Lyrics

“Just Friends” Lyrics By Young Jonn

(Ty_pae)
Oh-uh-uh, uhn-uhn
Jiggy, Jiggy

Oh no, uhn

Just friends
Girl, I think we better that way
And, I no go like see you with another man
Even though I no really your lover man, oh no
Everybody know this (know this)
If it to tell you ten things (ten things)
Action speak louder
So, I′m ready to demonstrate fo-o-r you

I think I like it in the friend zone (friend zone)
But, gimme more love, 10 Kongo (10 Kongo)
‘Cause you′re not on your own (your own)
I no go fit to leave you on your own (leave you on your own)
I know she like it in the friend zone
I need to give her more love, 10 Kongo (give her more love, 10 Kongo)
I want on my own, uh
I don’t wanna be on my own (don’t wanna be on)

(Friend zone)
(10 Kongo)
(Your own)
(I no go fit leave you)
(Friend zone)
(10 Kongo)
(Your own)
(I no go fit leave you)

You understand me totally (sh′oye?)
If you ever need me, ma saare wa (sh′oye?)
Even with all the things you dey do
She dey turn up oh, impromptu
Everybody know this (know this)
If it to tell you ten things (ten things)
Action speak louder
So, I’m ready to demonstrate fo-o-r you

I think I like it in the friend zone (friend zone)
But, gimme more love, 10 Kongo (10 Kongo)
′Cause you’re not on your own (your own)
I no go fit to leave you on your own (leave you on your own)
I know she like it in the friend zone
I need to give her more love, 10 Kongo (give her more love, 10 Kongo)
I want on my own, uh
I don′t wanna be on my own (don’t wanna be on)

(Friend zone)
(10 Kongo)
(Your own)
(I no go fit leave you)
(Friend zone)
(10 Kongo)
(Your own)
(I no go fit leave you)
(Chocolate)

Read Other Lyrics By Artist

✍️ Correct Lyrics

↓ Write Something Inspring About The Song ↓

↓ Ask Question ↓

Songwriter (s): Young Jonn

Young John is a Nigerian record producer and audio engineer. He is best known for producing the critically acclaimed single titled "Story For The Gods" off Olamide's Street OT album.
project: Love Is Not Enough (2022)
YOUNG JONN

Just Friends
32
Normally
Next To You
this track features Vedo

Young Jonn — Lyrics.
The Wicked Producer

Young Jonn – 32 Lyrics

“32” Lyrics By Young Jonn

In all day or afternoon omoge I go give am up to you oh
Una dey shine my 32 cos this love it dey sweet my belle oh ( huh huh )
And I no have no excuse oh you you you let you go like that oh
And I hope one day we can find our way back together

Sho un gbomi ( sho un gbomi shey you dey hear my voice and screaming )
Huh sho un gboomi ( sho un gbomi shey you dey hear my voice and downing )
Huhh babe sho un gbomi ( sho un gbomi shey you dey hear my voice and shouting )
Hmm sho un gbomi ( sho un gbomi shey you hear my tata ah ah )

This tin oh
It too hard to forget
Omo no go leave me for here
And I really wanna find my way to you
But i feel like you are sleeping away
Am giving you distance mentally
But I go call eventually ( oshey )
In the early morning especially
Omo com dey my side

Sho un gbomi ( sho un gbomi shey you dey hear my voice and screaming )
Huh sho un gboomi ( sho un gbomi shey you dey hear my voice and downing )
Huhh babe sho un gbomi ( sho un gbomi shey you dey hear my voice and shouting )
Hmm sho un gbomi ( sho un gbomi shey you hear my tata ah ah )
( sho un gbomi shey you dey hear my voice and screaming )
( sho un gbomi shey you dey hear my voice and downing )
Huhh babe sho un gbomi ( sho un gbomi shey you dey hear my voice and shouting )
Hmm sho un gbomi ( sho un gbomi shey you hear my tata ah ah )

Read Other Lyrics By Artist

✍️ Correct Lyrics

↓ Write Something Inspring About The Song ↓

↓ Ask Question ↓

Songwriter (s): Young Jonn

Young John is a Nigerian record producer and audio engineer. He is best known for producing the critically acclaimed single titled "Story For The Gods" off Olamide's Street OT album.
project: Love Is Not Enough (2022)
YOUNG JONN

Just Friends
32
Normally
Next To You
this track features Vedo

Young Jonn — Lyrics.
The Wicked Producer

Young Jonn – Normally Lyrics

“Normally” Lyrics By Young Jonn

Babe just wanna love you
Oh no oh no

Loving you is my
Only bad habit
Omo do as you like
Sha ma rora
Kin sha ti rooju e
Babe paying allawee
Omo do as you like
Sha ma rora, follow
Oh no look me in my eye
Say you no miss me tonight
Babe ma lo fe’lomi oh
This love o dun bi oyin
And my temperature dey rise ( oh no )
Omo I need you tonight
Mofe ko da bi omi
You’re my mission tonight
Huh huh

Normally oh huh huh ( 4X )
Yawa dey oh huh huh ( 3X )
Yawa dey oh

And if I wan be honest with you oh
Am still in love with you oh
Oh no huh
Labalaba dey body oh
But I hide my feelings for you oh
Cos everybody come and go one day oh
One day oh
Oh no look me in my eye ( oh no )
Say you no miss me tonight
Babe ma lo fe’lomi oh ( oh no oh no )
This love o dun bi oyin
And my temperature dey rise
Omo I need you tonight
Mofe ko da bi omi
You’re my mission tonight
Huh huh

Normally oh huh huh ( 4X )
Yawa dey oh huh huh ( 3X )

Oh no look me in my eye
Say you no miss me tonight
Babe ma lo fe’lomi oh ( oh no oh no )
This love o dun bi oyin
And my temperature dey rise
Omo I need you tonight
Mofe ko da bi omi
And my mission tonight
Oh no
Oh no

Read Other Lyrics By Artist

✍️ Correct Lyrics

↓ Write Something Inspring About The Song ↓

↓ Ask Question ↓

Songwriter (s): Young Jonn

Young John is a Nigerian record producer and audio engineer. He is best known for producing the critically acclaimed single titled "Story For The Gods" off Olamide's Street OT album.
project: Love Is Not Enough (2022)
YOUNG JONN

Just Friends
32
Normally
Next To You
this track features Vedo

Young Jonn — Lyrics.
The Wicked Producer

Young Jonn – Next To You Lyrics

“Next To You” Lyrics By Young Jonn
this track features Vedo

It young jonn the wicked producer
Yeah
It vedo babe yeah

When you give me small I swear I swear I want more
Girl you give me energy that have been searching for
Suffocate oh suffocate I dey suffocate huh huh
Girl I wanna wake up next to you ( wake up next to you )

Koko ( koko ) 3X
If you need me I dey for
Sokoto ( sokoto ) 3X
Girl you dey my
Mind oh ( mind oh ) 4X
Girl I wanna wake up next to you ( huh huh )

Koko ( koko ) 3X
If you need me I dey for
Sokoto ( sokoto ) 3X
Girl you dey my
Mind oh ( mind oh ) 4X
Girl I wanna wake up next to you ( huh huh )
Wake up next to you

Your my coffee in the morning
What you do for me
You gave me Godwin
And if am in the dream please don’t wake me up ( yeah )
Cos I need this feeling
Loving you is my healing
You make me wan go, go
Spend the bag all on you, you
I love it next to you, you
I’m better with you oh
Crazy time with you
We all could use a friend
I love it when you love it on me
You make me wan take you home to family
You make me wan go

Koko ( koko ) 3X
If you need me I dey for
Sokoto ( sokoto ) 3X
Girl you dey my
Mind oh ( mind oh ) 4X
Girl I wanna wake up next to you ( wake up next to youuuu )
Koko ( koko ) 3X ohh
If you need me I dey for
Sokoto ( sokoto ) 3X
Girl you dey my
Mind oh ( mind oh ) 4X ohhhh mind oh
Girl I wanna wake up next to you ( yea yea yea yea yea )
Wake up next to you

Read Other Lyrics By Artist

✍️ Correct Lyrics

↓ Write Something Inspring About The Song ↓

↓ Ask Question ↓

Songwriter (s): Vedo & Young Jonn

Young John is a Nigerian record producer and audio engineer. He is best known for producing the critically acclaimed single titled "Story For The Gods" off Olamide's Street OT album.
project: Love Is Not Enough (2022)
YOUNG JONN

Just Friends
32
Normally
Next To You
this track features Vedo

Young Jonn — Lyrics.
The Wicked Producer

Young Jonn – Dada Lyrics

Young Jonny Lyrics

“Dada”

(It′s Young Jonn, The Wicked Producer)
(Ooh, ooh-ooh)

In everythin’, I want her more (shuperu)
I dey your door and I no go commot (uh-uh)
My medicine, my Paracetamol
Baby, on God, I no go jade s′ita mo (I no go jade s’ita mo)
Kilon wa soh?
See, my antenna, girl, e don scatter
Omo, I wanna know, know your parol
See my eye wella, girl, e don red (omo, e don red)
(Jiggy)

Only you fit do me dada (dada), dada (dada), dada (dada)
And I no go fit deny her (deny her), deny her (deny her), deny her (deny her)
Kilon wa soh?
See, my antenna, girl, e don scatter (oh lo-lo)
Omo, I wanna know, know your parol
See my eye wella, girl, e don red (omo, e don red)
Mm-mmm

Ah, you’re the ′magination everyday, ahn-ahn
Girl, I wanna see your face again
I see lovin′ in your eyes, huh-uh
I see magic in your waist line
Huh-uh, skin tight mini
Shey kin fi si? (oh lo-lo)
Girl, your body language, so pe “oun yun mi”
Special feelin’, style na horny
And you give me reason to change my way

Only you fit do me dada (dada), dada (dada), dada (dada)
And I no go fit deny her (deny her), deny her (deny her), deny her (deny her)
Kilon wa soh?
See, my antenna, girl, e don scatter
Omo, I wanna know, know your parol
See my eye wella, girl, e don red (omo, e don red)
Mm-mmm

In everythin′, I want her more (shuperu)
I dey your door and I no go commot (uh-uh)
My medicine, my Paracetamol
Baby, on God, I no go jade s’ita mo (I no go jade s′ita mo)
Kilon wa soh?
See, my antenna, girl, e don scatter
Omo, I wanna know, know your parol
See my eye wella, girl, e don red (omo, e don red)
(Jiggy)

Only you fit do me dada (dada), dada (dada), dada (dada)
And I no go fit deny her (deny her), deny her (deny her), deny her (deny her)
Kilon wan soh?
See, my antenna, girl, e don scatter (oh lo-lo)
Omo, I wanna know, know your parol
See my eye wella, girl, e don red (omo, e don red)
Mm-mmm
(Jiggy)

Only you fit do me dada (dada), dada (dada), dada (dada)
And I no go fit deny her (deny her), deny her (deny her), deny her (deny her)
Kilon wan soh?
See, my antenna, girl, e don scatter (oh lo-lo)
Omo, I wanna know, know your parol
See my eye wella, girl, e don red (omo, e don red)
Mm-mmm
(It’s STG)
(Chocolate)

Read Other Lyrics By Artist

✍️ Correct Lyrics

↓ Write Something Inspring About The Song ↓

↓ Ask Question ↓

Songwriter (s): Young Jonn

Young John is a Nigerian record producer and audio engineer. He is best known for producing the critically acclaimed single titled "Story For The Gods" off Olamide's Street OT album.

[Lyrics] » Lil Kesh – Try | NobleLyrics

LIL KESH 

ft young jonn

album: ecstacy

“Try”

Intro;
Ouuh yea yea
It’s ya ya ya ya yagi level, yagi level

Young Jonn
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don’t blame them
Many many things they don’t know (They don’t know)

But I stand on my feet na na na
Give back all the glory to the baba na na

[Chorus]
They can try try try try try
Won le le won ba ba ba ba ba
Ayimoye adura ra ra ra
Wey they don pour for my head
No No

Ah, Mo ti ja ja ja ja ja
For a very long time time
O O ti pe
Ayimoye adura ra ra ra
Wey they don pour for my head
No No

[Verse 1 – Lil Kesh]
Uh, Thank God say God no be man
I for don kpeme me me
Yagi na da, oun na re, Yeah
O shi ma pe pe pe
Them dey try to cancel m?
But God e no gree
If I say make I start to talk
I no go fit boku rep? pe

And every time they try to dim the light
It’s getting brighter
‘Cause YAGI no dey gree
And you wan yeye I be fighter
And opelope mummy to she’adura lojo jumo
Yagi ologo didan, o di dandan ko buyo

So mo ka wo mejeji soke mo k’alleluya
YAGI level back on the throne
Yeah I’m a ruler
Okay e fe beef abi
Ma di yin gbe bi suya
Emi ti mo ti je, eni ba gbenu aluya

Alufo leti Alufo loju bashu bashu
Iwo kini kekere bi ti jaku jaku
To be ri YAGI to’mbo dobale fun Emperor
Tori ti’m ba binu
Ibinu mi ko’n ja ko lero

[Pre-Chorus: Young Jonn]
Everything I give am to God (uh uh)
Even though underrated omo
I don’t blame them
Many many things they don’t know (They don’t know)
But I stand on my feet na na na
Give back all the glory to the baba na na

[Chorus]
They can try try try try try
Won le le won ba ba ba ba ba
Ayimoye adura ra ra ra
Wey they don pour for my head
No No
Ah, Mo ti ja ja ja ja ja
For a very long time time
O O ti pe
Ayimoye adura ra ra ra
Wey they don pour for my head
No No

[Young Jonn]
One problem serekote
They too love me serekote (uh nuh nuh)
Omo olope Jehovah say make I love them more (na na)

But i get one baby
One baby wey dey make me happy
Oh Jiggy wife
Otilopolo ju
She dey motivate me o

[Lil Kesh]

So mo ka wo mejeji soke mo k’alleluya
YAGI level back on the throne
Yeah I’m a ruler
Okay e fe beef abi
Ma di yin gbe bi suya
Emi ti mo ti je, eni ba gbenu aluya

Alufo leti Alufo loju bashu bashu
Iwo kini kekere bi ti jaku jaku
To be ri YAGI to’mbo dobale fun Emperor
Tori ti’m ba binu
Ibinu mi ko’n ja ko lero

[Chorus; Lil Kesh x Young Jonn]
They can try try try try try
Won le le won ba ba ba ba ba
Ayimoye adura ra ra ra
Wey they don pour for my head
No No
Ah, Mo ti ja ja ja ja ja
For a very long time time
O O ti pe
Ayimoye adura ra ra ra
Wey they don pour for my head

[Lyrics] Young Jonn – Let Them Know | NobleLyrics

ft. Tiwa Savage x Joeboy

[Intro]

Hmmm
Yeah yeah
JIGGY!
Uh uuh…. Uuuh Uuuh
It Young Jonn The Wicked Producer

Tiwa Savage

Baby mi ma jia nowo
Anything you want make I do na hin we go do bobo
Bobo mi je ka shako si won
Je ka we balance ego
You you you
You tell me you love me
You tell me you need me
So baby let’s turn off the lights and give you love wey no get rival
I know you go finally be dondon

Chorus

Will you make them know (say we go dey together)
(Say we go dey forever)
Let them know ( say we go dey together )
(Say we go dey forever)
Will you make them know ( say we go dey together)
(Say we go dey forever )
Let them know ( say we go dey together )
(Say we go dey forever)

Joeboy

From the north to the east to the south to the west I don find, I don look everywhere
But nobody be like you ( be like you, be like you )
Baby wonle to, wonle ba e
Ko si anybody to le ya wa
You know say I love you girl
You know say I need you
O ye yereye
Baby make you turn off the light make I give something wey no get rival

Chorus

Say we let them know ( say we go dey together)
(Say we go dey forever)
Let them know
( say we go dey together)
( say we go dey forever)
Say wey go let them know ( say we go dey together)
(Say we go dey forever)
Let them know
( say we go dey together)
(Say we go dey forever)

Tiwa Savage

I don’t mind to take care of you
I don’t mind to take you debe gan
Cos I love you gangan
Yo yo yo
Anywhere you want baby let me know
Anywhere you go I go follow
Ye
You you you
You tell me you love me
You tell me you need me
So baby let’s turn off the lights and give you love wey no get rival
I know you go finally be dondon

Chorus

Will you make them know ( say we go dey together)
(Say we go dey forever)
Let them know ( say we go dey together)
( say we go dey forever)
Will you make them know (say we go dey together)
(Say we go dey forever)
Let them know (say we go dey together)
(Say we go dey forever)