[Lyrics] Dremo – Touchdown | NobleLyrics


Intro:

Oh Lord oh!
Yeah
Yeah, I’m bout to go a quick one oh
CodeName!

VERSE:

Just touchdown on the lantern
Now we back to the matter
You know what we do manna cooking in the studio
CodeName Vol 2 back to scatter
Ace land we bout to mash up
Bad man don’t need no bouncer
Gimme my money for I enter
Niggah beta **** I don do the cash out
Been sipping on Johnny Walker
Bout to fvck somebody daughter
Skales mo Ajebutter
If you no go fvck sa re bota
Gat four pills in my section
Gat a problem with this election
If you don fvck with the threesome move, that’s cool
Fvck yah in different round rooms
Buh I gat bred no be boasting
Now bad gyal feel dey toast me
No dey Fvck with the broke bitch
Cause she feel steal your chain when you go sleep
Girl, why don’t you come over she say make I pay for her cab to OffDollars
Now I’m turned off the one I wanna do yah
Cause you can’t call you dams off her Uber

Balloon, Trees are burning up
Touchdown to turn up
Watch badman Fvck shit upon site Dem go think say na pornhub
Omo Naija Americana
I feel my girlie from Ghana
She carry front oni idi rabata
Ama ama ama own bitch no be Karma
They ask me when I’m coming back to Naija
When I finish making all the dollars
When I finished recording my next project cause for Naija my head no to dey Balance
Volume 2 bout to be a madness
Tell Jomo Finalis we gat this
Rose Gold like a Catholic
Real Niggahz no catfish
Soon touch down in Nigeria
Walahi, I miss all of mi Niggahz
I miss all of my female friends too both the pancake yansh and the biggers
When I get back we na link up
No dey smoke again make we drink cup
I gat any in my link up
They say I kill whether make my Melanin Pop

Outro:

Ayayayaa, yeah
CodeName soon na touchdown
Volume 2 soon na touchdown
Dunno
Ayayayaya!

Mother Site – NobleReporters.com

Leave a comment

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.